the only thing wey dey vex me na say i no sabi yoruba na me vibe asake pass, na still me no sabi wetin i dey vibe to, na later i go come dey ask questions of wetin this one & this one mean, so i fit understand properly

This page may contain third-party content, which is provided for information purposes only (not representations/warranties) and should not be considered as an endorsement of its views by Gate, nor as financial or professional advice. See Disclaimer for details.
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Comment
Add a comment
Add a comment
No comments
  • Pin