E get the kind unnecessary anger wey you go feel when you Dey broke but once money just land your account your mood go just change. Omo na that feeling I never feel before abeg make una send funds to my account make I see how e Dey be abeg..

This page may contain third-party content, which is provided for information purposes only (not representations/warranties) and should not be considered as an endorsement of its views by Gate, nor as financial or professional advice. See Disclaimer for details.
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Comment
Add a comment
Add a comment
No comments
  • Pinned