my bros don put me on some p about babes even before I grew up, make I dey buy phone for babe ke? wetin do my sisters?😂


phone wey you go use surely text other men, max I can do is give you 10% of the cost.
If you like dey use Sony Ericsson or Motorola, i no dey change phone!
This page may contain third-party content, which is provided for information purposes only (not representations/warranties) and should not be considered as an endorsement of its views by Gate, nor as financial or professional advice. See Disclaimer for details.
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Comment
Add a comment
Add a comment
No comments
  • Pin