Square
Following
Hot
News
Profile

MarjidCryptonite

vip
Active for: 2y
Peak Tier 0
No content yet
0
Following
40
Followers
163
Liked
$HBADG is having a good run up because of @CowrieProtocol mining goes live tomorrow.
The app is now available on Android and IOS. This will be huge. Position your self now before it goes live tomorrow. Use my invite code: “marjidcryptonite” to be part of my circle.
Join me on Griot:
Do you want to sell your $HOT tokens?
The amount of work Nepo babies are putting in the grind is crazy. Lapo babies go say nah money and connection but na lie, this guys are seriously grinding.
I just saw one of my guy now this guy has every reason not to work because papa funds Dey, but bro Dey grind like thief.
Imagine person wey don Dey beat you 5-0 based on family funds still come Dey grind pass you. No gree make Nepo baby grind pass you oo.
Bro go get a funded crypto prop firm account from @hyrotrader_com make you sef dey get am clear.
Start Here:
Use my promo code: [ marjid ] and you will get a 10% Discount when purchasi
I begged my mom for a bicycle when i was young she said NO. Guess who's begging me to marry now.
She go beg tire I never ready 🥱
Omo the dev of this project wan wound me with utility. Bro this App makes audio and video calls, you can create a channel in the app and Tip everyone crypto in the channel at Thesame time.
Too many features, go see for your self bro!
Stop whatever you doing and position your self now before your sleep.
Start Here:
My Invite Code: marjidcryptonite
post-image
  • 1
I hope i get married to someone who hates visitors just as much as i do. 🫩
Everybody Dey try, nobody lazy but na who get Benz get evidence 💀
post-image
I was so intentional about everything that goes into my space.
I love minimalism. If i had money, I would have gotten a sliding art wall frame for the window.
Nobody Dey even talk about 2027 Election again…which is less than 3 months from now.
All man just dey play Lagos life 🤣. God abeg 😭😭😭
Please what’s daily %3 of $10K investment?
You do not need be a trade to make good money. 9 to 5 are secretly making good money everyday. They are not just loud about it like your forex and crypto bros
See as I dey grind now, some of una dey sleep already.
Tomorrow now dem go sey I dey lucky. Make I get this money first. There will be signs 🫩
post-image
Raw footage no color grading….This is my lighting position, check the 3rd slide for the result.
I could remember paying Mr Mathew 140K to teach me lighting position and effect.
Meanwhile my studio is %40 ready. What should be adding to my studio cus it’s way too big.
post-image
I just lock-in dey suffer wetin no good. Lock-in my ass….Am done!!!
For the last time, where una dey see this money?
Last day of the month, I pray October brings us all our prayer request 🙏
Now wey everybody don sleep, let me pick the four random winners from the comment section of my pinned post.
I have never seen a broke first born son. They are always rich bro.
To all the first born sons…May your pocket NEVER run dry.